Top videos
St. Lucia Artist on Scruffy TV
Scruffy TV The Caribbeans best online, mobile and internet TV Network.
Stream Beamer ( Bad Boys ):
https://rema.lnk.to/BeamerID
Shop Limited Rema Merch: https://rema.lnk.to/RaveAndRos....esID/officialartists
Stream Rema's Ginger Me on YouTube:
https://www.youtube.com/watch?v=pRweltAO-zg
Stream Rema's Alien on YouTube:
https://www.youtube.com/watch?v=ozI4TkvceWw
**** Beamer Lyrics *****
Another banger!
African girly come and hop in my beamer
You know me I really wanna take you for dinner
You know me I get money pass Shina Peter
For my area they dey call me godzilla
For the boy there wey dey yarn kpatakpata
If you catch am make sure say you beat am
If another nigga wan carry my seniorita
I go chop am like say na semovita o
Bad boys like you
I like bad boys like you
Ou yah boys like you
I like bad boys like you
Finna give her all the touching and the loving that she needing yah
Biggie baka wey dey make a bad man shout Oroma!
Filomena do the dirty wine for dah conga
No fit to leave you for any reason…
Hmmm
I want to invest in your body o
I want to invest with my money o
You know say na you I go marry o
How many pikin we go born o
This our love no go funny huh
Me I no go dey play with my shawty huh
Anytime I look at your body huh
Girl you dey make me dey horny huh
Hmm hmm Hmmm
Shawty o your body make me go down low
Wetting I go do without your love ooo
African girly come and hop in my beamer
You know me I really wanna take you for dinner
You know me I get money pass Shina Peter
For my area they dey call me godzilla
For the boy there wey dey yarn kpatakpata
If you catch am make sure say you beat am
If another nigga wan carry my seniorita
I go chop am like say na semovita o
Bad boys like you
I like bad boys like you
Ou yah boys like you
I like bad boys like you
Finna give her all the touching and the loving that she needing yah
Biggie baka wey dey make a bad man shout Oroma!
Filomena do the dirty wine for dah conga
No fit to leave you for any reason…
(Girl I go dey for you)
Girl I go dey for you baby o
(Dey for you)
Girl I go craze for you baby o
(Vex for you)
Why I go vex for you baby o
(Fool for you)
I too mumu for you baby o
Sister bumbela your baka make me miss my fasting and prayer!
Omotena o Ama young fella
But me I fit to spend all my racks and chedah for you o
Sister bumbela your baka make me miss my fasting and prayer
Omotena o Ama young fella
But me I fit to spend all my racks and chedah for you for you
African girly come and hop in my beamer
You know me I really wanna take you for dinner
You know me I get money pass Shina Peter
For my area they dey call me godzilla
For the boy there wey dey yarn kpatakpata
If you catch am make sure say you beat am
If another nigga wan carry my seniorita
I go chop am like say na semovita o
Bad boys like you
I like bad boys like you
Ou yah boys like you
I like bad boys like you
Bad boys like you
I like bad boys like you
Ou yah boys like you
I like bad boys like you
**** More From Rema *****
Stream Rema's Bad Commando on YouTube Music:
https://music.youtube.com/play....list?list=OLAK5uy_mv
Stream Rema's Bad Commando on other streaming services: https://rema.lnk.to/BadCommandoSo
Stream Rema’s Debut EP:
https://rema.lnk.to/RemaEPID
Stream Rema’s Apple Music Essentials:
https://rema.lnk.to/GENMKTID/applemusic
Stream Rema’s Spotify Essentials:
https://rema.lnk.to/GENMKTID/spotify
Follow Rema:
https://rema.lnk.to/SocialsID
Audio Producer: @Rvssian
Video Director: @Fxrbes
Video Production: @ndyndrsn
Stream Ginger Me from your favorite streaming service:
https://rema.lnk.to/GingerMeSo
Shop Limited Rema Merch https://rema.lnk.to/RaveAndRos....esID/officialartists
Lyrics:
Another banger!
Girly na your love wey dey ginger me
You dey give me the love and the energy
Only you wey dey high me like Hennessy o
Hmm baby o
Girly na your love wey dey ginger me
You dey give me the love and the energy
Only you wey dey give me melody o
Yay
This love me I never see before baby o
This love me I never feel before hm baby o
This kind girl wey I never see before
I go America go London me I never see before
Hmm baby ahhn
Sweeter than Fanta hmmm
Coca-Cola oya hmmm
Sweetie my belle o hmmm
Omoge no go give me jedi-jedi o
Born plenty baby baby o
I no go do you Johnny Johnny o baby o
hmmm ahh
Na you you you you you
Wey dey make me dey do do do do do Yay
Na you you you you you
Wey dey make me dey do do do do do
Na you wey I choose choose
choose choose choose
you dey make me dey do do do do do
I dey do like mumu I dey do like mumu
I dey do like mumu yay mogbe o
Girly na your love wey dey ginger me
You dey give me the love and the energy
Only you wey dey high me like Hennessy o
Hmm baby o
Girly na your love wey dey ginger me
You dey give me the love and the energy
Only you wey dey give me melody o
Omoge na you I go fight for
omoge na you say you I go die for
I no get motor but na you I go ride for
Hmmm
When I dey sing say na you I dey sing for
wine baby dance make you move for the dance floor
omoge shey no be me you dey form for hmm
Wine slow boogie down low
Na the first time wey I dey in love o
E be like drug wey dey make me slow
Anywhere you go I follow you go mogbe Oo
Monica hmm Monica ayyee
Monica ahh Monica hello
Monica come my way never let go hmm
She say who be folake ahh me I nor know
Me I no fit do you any ini-mani-mo
Girl even if I be bad commando
Girly na your love wey dey ginger me
You dey give me the love and the energy
Only you wey dey high me like Hennessy o
Hmm baby o
Girly na your love wey dey ginger me
You dey give me the love and the energy
Only you wey dey give me melody o
**** More From Rema *****
Stream Rema's Alien on YouTube:
https://www.youtube.com/watch?v=ozI4TkvceWw
Stream Rema's Beamer on YouTube:
https://www.youtube.com/watch?v=cLha1-NuPzA
Stream Rema's Beamer on other streaming services:
https://rema.lnk.to/BeamerID
Stream Rema's Bad Commando on YouTube Music:
https://music.youtube.com/play....list?list=OLAK5uy_mv
Stream Rema's Bad Commando on other streaming services: https://rema.lnk.to/BadCommandoSo
Stream Rema’s Debut EP:
https://rema.lnk.to/RemaEPID
Stream Rema’s Apple Music Essentials:
https://rema.lnk.to/GENMKTID/applemusic
Stream Rema’s Spotify Essentials:
https://rema.lnk.to/GENMKTID/spotify
Follow Rema:
https://rema.lnk.to/SocialsID
Visit Rema's official website:
https://www.officialremamusic.com/
#Rema
#GingerMe
St. Lucia's Queen of Culture Dame Marie Selipha "Sesenne " Descarte 1914-2010
Rema - Charm (Official Music Video)
Stream RAVE & ROSES ULTRA: https://rema.lnk.to/Rave_RosesUltraSR
Official Website: https://heisrema.com/
Follow Rema
https://www.instagram.com/heisrema/
https://www.facebook.com/heisrema
https://twitter.com/heisrema
https://soundcloud.com/heisrema
#rema #raveandroses #ultra
St. Lucia Artists on Scruffy TV
Rema - Calm Down (Official Music Video)
Stream/Download: https://rema.lnk.to/RaveandRosesSO
Get Rave & Roses World Tour Tickets: https://heisrema.com/pages/tour 🎫
Shop Limited Merch https://rema.lnk.to/RaveAndRos....esID/officialartists
Follow Rema
TikTok: https://www.tiktok.com/@badboyrema
Instagram: https://www.instagram.com/heisrema/
Facebook: https://www.facebook.com/heisrema
Twitter: https://twitter.com/heisrema
SoundCloud: https://soundcloud.com/heisrema
#rema #calmdown #raveandroses
St. Lucia Artist on Scruffy TV
St. Lucia's Queen of Culture Dame Marie Selipha "Sesenne " Descarte 1914-2010
Rema - Calm Down
Stream / Download: https://rema.lnk.to/CalmDownSo
Follow Rema
https://www.instagram.com/heisrema/
https://twitter.com/heisrema
https://www.facebook.com/heisrema
Lyrics "Rema - Calm Down"
[Chorus]
Baby, calm down oh-oh, calm down oh-oh
Girl, this your body e put my heart for lockdown
For lockdown, oh lockdown
Girl you sweet like Fanta oh-oh, Fanta oh-oh
If I tell you say, "I love you", no dey form yanga, oh yanga oh
No tell me no, no, no, no, woah, woah, woah, woah
Oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh
Baby come gimme your lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-love You got me like woah-woah-woah-woah-woah-woah-woah-woah
Shawty come gimme your lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-love, hm-hmm
[Verse 1]
I see this fine girl, for my party she wear yellow
Every other girl they dey do too much but this girl mellow
Naim I dey find situation I go use take tell am hello
Finally I find way to talk to the girl but she no wan follow
Who you come dey form for? (Mhmm)
Why you no wan conform? (Mhmm)
Then I start to feel her bum-bum, (Mhmm)
But she dey gimme small, small
I know say she sabi pass that one, one (Mhmm)
But she feeling insecure
'Cause her friends go dey gum her like chewing gum (Mhmm)
Go dey gum her like chewing gum, wu-woah
[Chorus]
Baby, calm down oh-oh, calm down oh-oh
Girl, this your body e put my heart for lockdown
For lockdown, oh lockdown
Girl you sweet like Fanta oh-oh, Fanta oh-oh
If I tell you say, "I love you", no dey form yanga, oh yanga oh
No tell me no, no, no, no, woah, woah, woah, woah
Oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh
Baby come gimme your lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-love You got me like woah-woah-woah-woah-woah-woah-woah-woah
Shawty come gimme your lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-love, hm-hmm
[Verse 2]
As I reach my house, I say make I rest small, oh-woah (Make I rest small, oh-woah)
As me I wake up na she dey my mind, oh-woah (Na she dey my mind, oh-woah)
Day one, day two-wo, I no fit foc-o-us (I no fit focus)
Na so me I call am, say make we link up (I say make we link up)
As I start to dey tell her how I feel, now my heart dey race
Baby girl if you leave me, I no go love again
Because e get many girls wey put my heart for pain
Shebi, you feel my pain, yeah-yeah
[Chorus]
Baby, calm down oh-oh, calm down oh-oh
Girl, this your body e put my heart for lockdown
For lockdown, oh lockdown
Girl you sweet like Fanta oh-oh, Fanta oh-oh
If I tell you say, "I love you", no dey form yanga, oh yanga oh
No tell me no, no, no, no, woah, woah, woah, woah
Oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh
Baby come gimme your lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-love You got me like woah-woah-woah-woah-woah-woah-woah-woah
Shawty come gimme your lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-love, hm-hmm
Tags:
Lyrics,Pizza Music,PizzaMusic,pizzamusic,Letra,letra tik tok,remix,Pizza Music Letra,Latin,pizza music,rema - calm down,rema calm down,rema calm down lyrics,rema calm down song,calm down rema,baby calm down,calm down tiktok,calm down lyrics,calm down,calm down song,rema song,rema lyrics,calm down rema song,calm down rema lyrics,rema,lyrics,music,Rema - Calm Down,Rama Calm Down Lyrics,Rama Calm Down,Calm Down,Calm Down Lyrics,Lyrics Calm Down
#calmdown #rema #lyrics #PizzaMusic #Letra
